GIVE ME CHANCE
This is ANDERSON WALKINGSHOES...
VERSE 1:
Then time na me mind dey for you,
But your action really pissed me off.
If only you go dey gee,
Me go reconsider then give you some oil pan your head.
I go put ring pan your finger,
Then walk you on the isle.
And I go shower you with true love,
Everyone go see,
That be when you go understand how life dey,
Chorus:
Ebi like sey you dey take me for granted.
I just talanku from the onset.
If you know,
You know,
Eno bi now sef.
You dey act like you be wise... CONCERT.
Chorus:
Ebi like sey you dey take me for granted.
I just talanku from the onset.
If you know,
You know,
Eno bi now sef.
You dey act like you be wise... CONCERT.
VERSE 2:
Try me then see,
Soothness will I ever serve you if you become my queen.
And that go make our union strong and free.
so far as the stars blink,
Our night no go wax cold...
What do you think,.?
As far as the journey will set on a good road.
Chorus:
Ebi like sey you dey take me for granted.
I just talanku from the onset.
If you know,
You know,
Eno bi now sef.
You dey act like you be wise... CONCERT.
VERSE 3:
To me ego bi a dream come true.
Whereas a miraculous testament for you.
Of which you know go fi imagine sef.
People go figure sey you cast upon me a spell.
Since I go treat your entirity so well.
And every mouth go testify of fineness.
GIive room to My love light make I diminish darkness,
Chorus:
Ebi like sey you dey take me for granted.
I just talanku from the onset.
If you know,
You know,
Eno bi now sef.
You dey act like you be wise... CONCERT.
This is ANDERSON WALKINGSHOES...
Copyright © ANDERSON WALKINGSHOES | Year Posted 2024
Post Comments
Poetrysoup is an environment of encouragement and growth so only provide specific positive comments that indicate what you appreciate about the poem. Negative comments will result your account being banned.
Please
Login
to post a comment